CHAI! NA WETIN MAKE EBANGA WIFE DO AM BE THIS!

Another aproko gist reaching us don finally reveal wetin make Baltasar Ebang wife go knack another man. In one of the video wey people dey post online, we see am say some kind men dey kpalash the man wife like say tomorrow no dey. Some say na Aura for Aura, but na who fess dey knack? We go tell you. So as the matter dey go so, dem say the wife don born plenty beautiful children for Ebang. Ebang na like EFCC oga for their country.
Share:

No comments:

Post a Comment

Search This Blog

Blog Archive

Recent Posts

Unordered List

  • Lorem ipsum dolor sit amet, consectetuer adipiscing elit.
  • Aliquam tincidunt mauris eu risus.
  • Vestibulum auctor dapibus neque.

Pages

Theme Support

Need our help to upload or customize this blogger template? Contact me with details about the theme customization you need.